Dem Wan Impeach Me Because Dem Know Say Dem No Fit Win In 2020 – Donald Trump Fire Im Democrats

President Trump don fired back im Democrats wey dey call say make dem impeach am.

Make Una read wetin im yarn .

They only want to impeach me because they know they can’t win in 2020, too much success’.
‘how do you impeach a president who has won perhaps the greatest election of all time, done nothing wrong (no Collusion with Russia, it was the Dems that Colluded), had the most successful first two years of any president, and is the most popular Republican in party history 93%?’.

Leave a Reply