Unemployment Dey Among The Thing Wey Dey Cause Kill-Kill For Naija- Aliko Dangote

Popular jingo Africa Richest man, Aliko Dangote don yarn say unemployment responsible for the kill-kill wey dey rise for dis country Naija.

Im yarn dis tori for interview with Channels TV, say u no fit see people wey get job behind the attack and killing.

Make una read wetin im yarn

“If there are jobs, there wouldn’t be anything like Boko Haram, there would not be anything like herdsmen. Once you are engaged, you do not have time for mischief,”

Leave a Reply