See Gobe As Pastor Expose Man Wey Carry Him Side Chic Go Church Wey Im Wife Also Attend

Nawa oh, God go deliver us from all dis toothpick leg girls dem wey no dey fear. Dis one no get shame that she still get mind follow another person husband go church.

The video dey show how the founder of United Family International Church (UFIC), Emmanuel Makandiwa, expose a member wey carry im girlfrind go to church, and his wife and son too dey present.

This no bi small drama o

Make una watch the video ..

 

Leave a Reply