Last Certificate Night 2017, Featuring Nathaniel Bassey: Una Dey Invited

We dey invite you all
To this Special Anointing Service  wey also bi Annual Family Thanksgiving

By the Grace of God, Pastor Nathaniel Bassey and other anointed men of God dey come and im dey minister. 

 Make una #finishwellandstrong #olowogbogboro dey come for you .
Make una no miss this oooo as una go receive “DIVINE AMAZEMENT” from baba God before year 2017 waka go.

Date: 30th November

Time- 10 pm

Venue: Excellence Hotel And Conference Centre, Aguda-Ogba Road,Lagos.

Come And Collect Your Blessing Oooo!!!

Leave a Reply